Difference between revisions of "give"
EmekaFelixO (talk | contribs) (→Naija) |
(→Verb) |
||
(4 intermediate revisions by 2 users not shown) | |||
Line 7: | Line 7: | ||
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
− | * | + | * gɪ̂v |
<sm2>Pcm-ng-give.f.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-give.f.ogg</sm2> | ||
− | <sm2>Pcm-ng-give.m.ogg</sm2> | + | <sm2>Pcm-ng-give.m.ogg</sm2> |
===Verb=== | ===Verb=== | ||
− | + | #Make person take something/person carry am go meet anoder person/someting. | |
− | + | #:* {{ux|dv| Na im fit save us and '''give''' us life.|(jw__25690, __He is the one who can save us and give us life.)}} | |
− | :* {{ux|dv| Na im fit save us and '''give''' us life. |(jw__25690, __He is the one who can save us and give us | + | #:* {{ux|dv|Di blow wey dem'''give''' you never do you? Dey talk dey go|(The blows you were given were not enough for you? Keep talking.)}} |
− | :* {{ux|dv| | + | # Word wey dey show sey e get where wetin person do dey go. |
+ | #:* {{ux|dv| Who you dey lie '''give'''? |(NSC_2022,Who are you lying to?)}} | ||
+ | #:* {{ux|dv| Nobody really send you o. No dey form '''give''' anybody.|(No one really cares. Don’t pretend to anyone.)}} | ||
+ | #Make person nack person. | ||
+ | #:* {{ux|dv| I hear sey dat guy don '''give''' all una babes? |(I hear that that guy has slept with all your girlfriends?)}} | ||
+ | |||
Latest revision as of 16:08, 31 May 2023
Naija
Alternative forms
Etymology
From: English give
Pronunciation
- gɪ̂v
Verb
- Make person take something/person carry am go meet anoder person/someting.
- Na im fit save us and give us life. — (jw__25690, __He is the one who can save us and give us life.)
- Di blow wey demgive you never do you? Dey talk dey go — (The blows you were given were not enough for you? Keep talking.)
- Word wey dey show sey e get where wetin person do dey go.
- Who you dey lie give? — (NSC_2022,Who are you lying to?)
- Nobody really send you o. No dey form give anybody. — (No one really cares. Don’t pretend to anyone.)
- Make person nack person.
- I hear sey dat guy don give all una babes? — (I hear that that guy has slept with all your girlfriends?)
Translations
- English: give