Difference between revisions of "give"

 
(One intermediate revision by one other user not shown)
Line 12: Line 12:
  
 
===Verb===
 
===Verb===
* Make person take something/person carry am go meet anoder person/someting.
+
#Make person take something/person carry am go meet anoder person/someting.
:* {{ux|dv| Na im fit save us and '''give''' us life.|(jw__25690, __He is the one who can save us and give us life.)}}
+
#:* {{ux|dv| Na im fit save us and '''give''' us life.|(jw__25690, __He is the one who can save us and give us life.)}}
:* {{ux|dv|Di blow wey dem'''give''' you never do you? Dey talk dey go|(NSC_2022, The blows you were given were not enough for you? Keep talking.)}}
+
#:* {{ux|dv|Di blow wey dem'''give''' you never do you? Dey talk dey go|(The blows you were given were not enough for you? Keep talking.)}}
 
# Word wey dey show sey e get where wetin person do dey go.
 
# Word wey dey show sey e get where wetin person do dey go.
 
#:* {{ux|dv| Who you dey lie '''give'''? |(NSC_2022,Who are you lying to?)}}
 
#:* {{ux|dv| Who you dey lie '''give'''? |(NSC_2022,Who are you lying to?)}}
#:* {{ux|dv| Nobody really send you o. No dey form '''give''' anybody.|(NSC_2022, No one really cares. Don’t pretend to anyone.)}}
+
#:* {{ux|dv| Nobody really send you o. No dey form '''give''' anybody.|(No one really cares. Don’t pretend to anyone.)}}
 
#Make person nack person.
 
#Make person nack person.
#:* {{ux|dv| I hear sey dat guy don '''give''' all una babes? |(NSC_2022 (I hear that that guy has slept with all your girlfriends?)}}
+
#:* {{ux|dv| I hear sey dat guy don '''give''' all una babes? |(I hear that that guy has slept with all your girlfriends?)}}
  
  

Latest revision as of 16:08, 31 May 2023

Naija

Alternative forms

giv

Etymology

From: English give

Pronunciation

  • gɪ̂v

Play Play

Verb

  1. Make person take something/person carry am go meet anoder person/someting.
    • Na im fit save us and give us life.  — (jw__25690, __He is the one who can save us and give us life.)
    • Di blow wey demgive you never do you? Dey talk dey go  — (The blows you were given were not enough for you? Keep talking.)
  2. Word wey dey show sey e get where wetin person do dey go.
    • Who you dey lie give?  — (NSC_2022,Who are you lying to?)
    • Nobody really send you o. No dey form give anybody.  — (No one really cares. Don’t pretend to anyone.)
  3. Make person nack person.
    • I hear sey dat guy don give all una babes?  — (I hear that that guy has slept with all your girlfriends?)



Translations

  • English: give