glov

Naija

Alternative form

globe, glove

Etymology 1

From English globe

Pronunciation

  • glôv

Play Play

Noun

  1. Someting wey de fit dey see inside wey cover lantern or bulb.
    • Di glove don spoil o.  — (The globe is spoilt.)

Translation

English: a transparent covering for oil or kerosene light, electric bulb, globe

Etymology 2

From English globe

Pronunciation

  • glôv

Play Play

Noun

  1. Wetin de dey wear for hand to protect hand if de dey work.
    • De no dey use ordinary hand dey do welder work, find glove wey strong.  — (You don't weld with your bare hands, find a strong glove.)

Translations

  • English:hand glove