glov
Naija
Alternative form
Etymology
From English globe
Pronunciation
- glòv
Noun
- Transparent someting wey cover lantern or bulb.
- Di glove don spoil o. — Egbokhare_2021, The globe is spoilt.
- Wetin de dey wear for hand to protect hand if de dey work.
- De no dey use ordinary hand dey do welder work, find glove wey strong. — (NSC_2021, You don't weld with your bare hands, find a strong glove.)
Translations
- English: a transparent covering for oil or kerosene light, electric bulb, hand glove