go

Naija

Etymology

From: English: go


Pronunciation1

Play Play


Auxiliary

  • Word wey show sey wetin de dey talk never happen.
  • E go byforce bring di book.  — (He must bring the book.)
  • Ehen, de say na for people wey don marry no be for who go marry.  — (Yes, they said it’s for married people not people who are yet to get married.)
  • You go chop abi you no go chop?  — (Will you eat or not.)
Translations
  • English: will, shall

Pronunciation2

Play Play

Verb

  • Make person move from one place.
  • E go church.  — (He went to the church.)
  • My fada go Lagos.  — (My father went to Lagos.)
  • Na only me dey go.  — (KAD_24_Biography_M__79, I was the only one going.)
  • Go report am give police.  — (Go and report him/her to the police!)

Related form

gocome

Translations
  • English: go