Difference between revisions of "go"

Line 12: Line 12:
 
====Auxiliary====
 
====Auxiliary====
 
* Word wey show sey wetin de dey talk never happen.
 
* Word wey show sey wetin de dey talk never happen.
:* {{ux|dv| E '''go''' byforce bring di book.|(Egbokhare 2021, He will bring the book compulsorily.}}
+
:* {{ux|dv| E '''go''' byforce bring di book.|(Egbokhare 2021, He must bring the book.)}}
:* {{ux|dv| Trump '''go''' port you come back to Nigeria. |(IBA_09_Leon-And-Amos_DG__198, Trump will deport you back to Nigeria.)}}
+
:* {{ux|dv| Ehen, de say na for people wey don marry no be for who go marry.  |(NSC_2022, Yes, they said it’s for married people not people who are yet to get married.)}}
 +
:* {{ux|dv| You go chop abi you no go chop? |(NSC_2022, Will you eat or not.)}}
 +
 
 
=====Translations=====
 
=====Translations=====
* English: ''will'', ''shall''.
+
* English: ''will'', ''shall''
  
 
===Pronunciation2===
 
===Pronunciation2===

Revision as of 04:07, 24 September 2022

Naija

Etymology

From: English: go


Pronunciation1

Play Play


Auxiliary

  • Word wey show sey wetin de dey talk never happen.
  • E go byforce bring di book.  — (Egbokhare 2021, He must bring the book.)
  • Ehen, de say na for people wey don marry no be for who go marry.  — (NSC_2022, Yes, they said it’s for married people not people who are yet to get married.)
  • You go chop abi you no go chop?  — (NSC_2022, Will you eat or not.)
Translations
  • English: will, shall

Pronunciation2

Play Play

Verb

Transitive

  • Make person move from one place.
  • E go church.  — (Egbokhare 2021, He went to the church.)
  • My fada go Lagos.  — (NSC_Tella_2021, My father went to Lagos.)
  • Na only me dey go.  — (KAD_24_Biography_M__79, I was the only one going.)
  • Go report to police!  — (ABJ_INF_10_Women-Battering_MG__72, Go and report him to the police!)
Translations
  • English: go