Difference between revisions of "go"
(→Verb) |
|||
Line 26: | Line 26: | ||
===Verb=== | ===Verb=== | ||
− | |||
* Make person move from one place. | * Make person move from one place. | ||
:* {{ux|dv| E '''go''' church.|(Egbokhare 2021, He went to the church.)}} | :* {{ux|dv| E '''go''' church.|(Egbokhare 2021, He went to the church.)}} | ||
− | :* {{ux|dv| My fada '''go''' Lagos. |( | + | :* {{ux|dv| My fada '''go''' Lagos. |(NSC_2021, My father went to Lagos.)}} |
:* {{ux|dv| Na only me dey '''go'''. |(KAD_24_Biography_M__79, I was the only one going.)}} | :* {{ux|dv| Na only me dey '''go'''. |(KAD_24_Biography_M__79, I was the only one going.)}} | ||
− | :* {{ux|dv| '''Go''' report | + | :* {{ux|dv| '''Go''' report am give police. |(NSC_2022, Go and report him/her to the police!)}} |
− | + | ====Related form==== | |
+ | [[gocome]] | ||
=====Translations===== | =====Translations===== | ||
* English: ''go'' | * English: ''go'' |
Revision as of 04:10, 24 September 2022
Naija
Etymology
From: English: go
Pronunciation1
- gò
Auxiliary
- Word wey show sey wetin de dey talk never happen.
- E go byforce bring di book. — (Egbokhare 2021, He must bring the book.)
- Ehen, de say na for people wey don marry no be for who go marry. — (NSC_2022, Yes, they said it’s for married people not people who are yet to get married.)
- You go chop abi you no go chop? — (NSC_2022, Will you eat or not.)
Translations
- English: will, shall
Pronunciation2
- gô
Verb
- Make person move from one place.
- E go church. — (Egbokhare 2021, He went to the church.)
- My fada go Lagos. — (NSC_2021, My father went to Lagos.)
- Na only me dey go. — (KAD_24_Biography_M__79, I was the only one going.)
- Go report am give police. — (NSC_2022, Go and report him/her to the police!)
Related form
Translations
- English: go