Difference between revisions of "go"
(→Verb) |
|||
Line 12: | Line 12: | ||
====Auxiliary==== | ====Auxiliary==== | ||
* Word wey show sey wetin de dey talk never happen. | * Word wey show sey wetin de dey talk never happen. | ||
− | :* {{ux|dv| E '''go''' byforce bring di book.|( | + | :* {{ux|dv| E '''go''' byforce bring di book.|(He must bring the book.)}} |
:* {{ux|dv| Ehen, de say na for people wey don marry no be for who go marry. |(NSC_2022, Yes, they said it’s for married people not people who are yet to get married.)}} | :* {{ux|dv| Ehen, de say na for people wey don marry no be for who go marry. |(NSC_2022, Yes, they said it’s for married people not people who are yet to get married.)}} | ||
:* {{ux|dv| You go chop abi you no go chop? |(NSC_2022, Will you eat or not.)}} | :* {{ux|dv| You go chop abi you no go chop? |(NSC_2022, Will you eat or not.)}} |
Revision as of 20:28, 17 April 2023
Naija
Etymology
From: English: go
Pronunciation1
- gò
Auxiliary
- Word wey show sey wetin de dey talk never happen.
- E go byforce bring di book. — (He must bring the book.)
- Ehen, de say na for people wey don marry no be for who go marry. — (NSC_2022, Yes, they said it’s for married people not people who are yet to get married.)
- You go chop abi you no go chop? — (NSC_2022, Will you eat or not.)
Translations
- English: will, shall
Pronunciation2
- gô
Verb
- Make person move from one place.
- E go church. — (Egbokhare 2021, He went to the church.)
- My fada go Lagos. — (NSC_2021, My father went to Lagos.)
- Na only me dey go. — (KAD_24_Biography_M__79, I was the only one going.)
- Go report am give police. — (NSC_2022, Go and report him/her to the police!)
Related form
Translations
- English: go