Difference between revisions of "go"
TellaSamson (talk | contribs) (→Naija) |
(→Naija) |
||
(28 intermediate revisions by 7 users not shown) | |||
Line 1: | Line 1: | ||
==Naija== | ==Naija== | ||
+ | ===Etymology=== | ||
+ | From: English: ''go'' | ||
− | |||
− | |||
− | === | + | ===Pronunciation1=== |
* gò | * gò | ||
− | <sm2>Pcm-ng- | + | <sm2>Pcm-ng-go1.f.ogg</sm2> |
− | <sm2>Pcm-ng- | + | <sm2>Pcm-ng-go1.m.ogg</sm2> |
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | ==== | + | ====Auxiliary==== |
− | * | + | * Word wey show sey wetin de dey talk never happen. |
+ | :* {{ux|dv| E '''go''' byforce bring di book.|(He must bring the book.)}} | ||
+ | :* {{ux|dv| Ehen, de say na for people wey don marry no be for who go marry. |(Yes, they said it’s for married people not people who are yet to get married.)}} | ||
+ | :* {{ux|dv| You go chop abi you no go chop? |(Will you eat or not.)}} | ||
− | == | + | =====Translations===== |
+ | * English: ''will'', ''shall'' | ||
− | === | + | ===Pronunciation2=== |
− | + | * gô | |
− | |||
− | |||
<sm2>Pcm-ng-go.f.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-go.f.ogg</sm2> | ||
− | <sm2>Pcm-ng-go.m.ogg</sm2> | + | <sm2>Pcm-ng-go.m.ogg</sm2> |
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | ====Translations==== | + | ===Verb=== |
+ | * Make person move from one place. | ||
+ | :* {{ux|dv| E '''go''' church.|(He went to the church.)}} | ||
+ | :* {{ux|dv| My fada '''go''' Lagos. |(My father went to Lagos.)}} | ||
+ | :* {{ux|dv| Na only me dey '''go'''. |(KAD_24_Biography_M__79, I was the only one going.)}} | ||
+ | :* {{ux|dv| '''Go''' report am give police. |(Go and report him/her to the police!)}} | ||
+ | ====Related form==== | ||
+ | [[gocome]] | ||
+ | =====Translations===== | ||
* English: ''go'' | * English: ''go'' |
Latest revision as of 16:09, 31 May 2023
Naija
Etymology
From: English: go
Pronunciation1
- gò
Auxiliary
- Word wey show sey wetin de dey talk never happen.
- E go byforce bring di book. — (He must bring the book.)
- Ehen, de say na for people wey don marry no be for who go marry. — (Yes, they said it’s for married people not people who are yet to get married.)
- You go chop abi you no go chop? — (Will you eat or not.)
Translations
- English: will, shall
Pronunciation2
- gô
Verb
- Make person move from one place.
- E go church. — (He went to the church.)
- My fada go Lagos. — (My father went to Lagos.)
- Na only me dey go. — (KAD_24_Biography_M__79, I was the only one going.)
- Go report am give police. — (Go and report him/her to the police!)
Related form
Translations
- English: go