Difference between revisions of "go come"
Line 5: | Line 5: | ||
From: English ''go'' and ''come'' | From: English ''go'' and ''come'' | ||
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
− | * | + | * gókɔ̂m |
<sm2>Pcm-ng-go come.f.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-go come.f.ogg</sm2> | ||
<sm2>Pcm-ng-go come.m.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-go come.m.ogg</sm2> |
Latest revision as of 20:53, 29 February 2024
Naija
Alternative form
Etymology
From: English go and come
Pronunciation
- gókɔ̂m
Verb Phrase
- Make person reach where e from comot well as e take comot di place.
- E get prayer wey your mama go pray for you wey go big pass e go better for you go come? — (Can your mother pray a better prayer for you than it will be well with you, journey mercies?)
- Sey matter don dey get as e be.
- Dis na correct gen, no be go come, e go work well. — (This generator is good, it's not what you'll have to go back and forth for after buying buying it will work well.)
- Di mechanic matter don turn go come. — (The issue with the mechanic is becoming drawn-out.)
Translation
English: Journey mercies, drawn-out