goatee

Revision as of 12:39, 20 October 2020 by 154.66.46.82 (talk) (→‎POS)

Naija

Alternative forms

goti

Etymology

From: English goat

Pronunciation

gòtí

Definition

Bearbear wey dey person bottom mouth

Noun

  1. Hair wey dey grow for under person face.
    • Small boys na e dey like goatee.  — (Small boys are the ones who like goatee.)
    • Di guy goatee dey burst di girl brain.  — (The guy's goatee is making the girl crush on him.)
    • When boys use spirit take get goatee bodi go begin catch them.  — (When boys apply spirit to stimulate the growth of goatee they start being full of themselves.)

Related forms

Synonym

Antonym

Translation