goatee

Naija

Etymology

From: English goat

Pronunciation

  • gòtî

Play Play

Noun

  • Di guy goatee dey burst di girl brain.  — (The girl really likes the guy’s goatee.)
  • When boys use spirit take get goatee body go begin catch dem.  — (After using spirts to stimulate beard growth, boys become full of themselves.)

Synonyms

bearbear

Translation

  • English: outcrop of chin beard/goatee