goslow

Naija

Alternative forms

Etymology

From English go and slow

Pronunciation

  • góslô

Play Play

Noun

  • As e dey be wey be sey plenty motor dey waka small small follow each oder for road.
  • Goslow dey for Ketu road o.  — (There is a traffic jam along Ketu road.
  • Na only for Sunday goslow no dey dey Lagos.  — (Sundays are the only days when there is no traffic jam in Lagos.)

Translations

  • English: traffic jam.