goslow

Naija

Alternative forms

Etymology

From English go and slow

Pronunciation

  • góslô

Play Play

Noun

Na one traffic jam wey motor no dey move fast.

Goslow dey for Ketu road o.  — Egbokhare_2021, There is a traffic jam along Ketu road.

Translations

  • English: traffic jam.