Difference between revisions of "grab"

Line 32: Line 32:
  
 
===Verb===
 
===Verb===
grab: understand -- Definition in Naija?
 
  
  
# Sey person
+
Sey person dey understand or follow wetin another person dey yarn.
#: {{ux|dv|Shey you '''grab''' wetin I dey talk?|no translation}}
+
*{{ux|dv|Shey you '''grab''' wetin I dey talk?|NSC_Ajede_2020, You understood what I said, right?}}
# obj (frequency:6)
+
*{{ux|dv|E no '''grab''' e papa tell am. |(NSC_Ajede_2020, He didn't understand what his father told him.)}}
#: {{ux|dv|'''Grab''' sobolo den pop corn make we go! |(bbc__101885, __no translation__)}}
+
Sey person hold something or person wit strong hand.
#: {{ux|dv|Dem dey call dose kind women '''grab''' someting women. |(IBA_03_Womanisers_MG__115, They call women like that 'grab something women'.)}}
+
*{{ux|dv|'''Grab''' sobolo den pop corn make we go! |(bbc__101885, __Seize Sabolo's popcorn so that we will go._)}}
# mark-obj (frequency:3)
+
*{{ux|dv| E '''grab''' di babe money |NSC__Ajede__2020, He forcefully took the girl's money.}}
#: {{ux|dv|Her book I Know Why the Caged Bird Sings na one of di many wey she write wey '''grab''' people attention. |(bbc__55732, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|tell pikin if e don reach to '''grab''' wetin de dey tell am sey wetin de don do wey concern am as dis section take talk and why de do wetin de do ; |(hildrights__758, __no translation__)}}
 
 
 
====Derived forms====
 
 
 
  
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====
* toast 0.77 20, ration 0.70 6, disappoint 0.70 31, twist 0.70 21, hug 0.70 24, admire 0.70 7, bathe 0.69 8, concentrate 0.69 26, stir 0.69 20
+
* [[hold]]
 
 
====Antonyms====
 
* toast 0.77 20, ration 0.70 6, disappoint 0.70 31, twist 0.70 21, hug 0.70 24, admire 0.70 7, bathe 0.69 8, concentrate 0.69 26, stir 0.69 20
 
  
 
====Translations====
 
====Translations====
* English: understand
+
* English: understand, grope

Revision as of 18:41, 2 November 2020

Naija

Etymology

Borrowed from English grab

Pronunciation

  • grâb

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 3
  • Frequency rank in NSC treebank: 1599
  • Frequency in raw corpus: 46
  • Frequency rank in raw corpus: 3320

Definition

  • Sey person dey understand or follow wetin another person dey yarn.
  • Sey person get body or kpons.

Adjective

Sey person get body or kpons.

  • My broda grab o.  — NSC_Ajede_2020, My brother is sturdy

Derived forms

Synonyms

Translations

  • English: to be sturdy

Verb

Sey person dey understand or follow wetin another person dey yarn.

  • Shey you grab wetin I dey talk?  — NSC_Ajede_2020, You understood what I said, right?
  • E no grab e papa tell am.  — (NSC_Ajede_2020, He didn't understand what his father told him.)

Sey person hold something or person wit strong hand.

  • Grab sobolo den pop corn make we go!  — (bbc__101885, __Seize Sabolo's popcorn so that we will go._)
  • E grab di babe money  — NSC__Ajede__2020, He forcefully took the girl's money.

Synonyms

Translations

  • English: understand, grope