Difference between revisions of "grab"
Line 21: | Line 21: | ||
Sey person get body or kpons. | Sey person get body or kpons. | ||
:* {{ux|dv|My broda '''grab''' o.|NSC_Ajede_2020, My brother is sturdy}} | :* {{ux|dv|My broda '''grab''' o.|NSC_Ajede_2020, My brother is sturdy}} | ||
− | |||
− | |||
− | |||
====Synonyms==== | ====Synonyms==== |
Revision as of 19:11, 2 November 2020
Naija
Etymology
From English grab.
Pronunciation
- grâb
Frequency
- Frequency in NSC treebank: 3
- Frequency rank in NSC treebank: 1599
- Frequency in raw corpus: 46
- Frequency rank in raw corpus: 3320
Definition
- Sey person dey understand or follow wetin another person dey yarn.
- Sey person get body or kpons.
Adjective
Sey person get body or kpons.
- My broda grab o. — NSC_Ajede_2020, My brother is sturdy
Synonyms
Translations
- English: to be sturdy
Verb
Sey person dey understand or follow wetin another person dey yarn.
- Shey you grab wetin I dey talk? — NSC_Ajede_2020, You understood what I said, right?
- E no grab e papa tell am. — (NSC_Ajede_2020, He didn't understand what his father told him.)
Sey person hold something or person wit strong hand.
- Grab sobolo den pop corn make we go! — (bbc__101885, __Seize Sabolo's popcorn so that we will go._)
- E grab di babe money — NSC__Ajede__2020, He forcefully took the girl's money.
Synonyms
Translations
- English: understand, grope