Difference between revisions of "grab"
TellaSamson (talk | contribs) |
EmekaFelixO (talk | contribs) |
||
Line 7: | Line 7: | ||
<sm2>Pcm-ng-grab.f.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-grab.f.ogg</sm2> | ||
<sm2>Pcm-ng-grab.m.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-grab.m.ogg</sm2> | ||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
===Transitive Verb=== | ===Transitive Verb=== |
Revision as of 12:10, 28 May 2021
Naija
Etymology
From English grab.
Pronunciation
- grâb
Transitive Verb
- Make person hold someting.
- As dem dey comot, e grab im hand. — NSC_Tella_2021, As they were leaving, he held her hand.
Intransitive Verb
- Make person dey understand or follow wetin another person dey yarn.
- My broda grab o. — NSC_Ajede_2020, My brother is sturdy
- I dey grab wetin you dey yarn o. — NSC_Tella_2021, I understand what you are saying.
- Make person get body or kpons.
- Di lady too grab o. — NSC_Tella_2021, The lady is busty.
Synonyms
Translations
- English: to be sturdy, understand.