Difference between revisions of "grab"

Line 16: Line 16:
 
===Transitive Verb===
 
===Transitive Verb===
 
* Make person hold someting.
 
* Make person hold someting.
#{{ux|dv|As dem dey comot, e '''grab''' im hand.|NSC_Tella_2021, As they were leaving, he held her hand. }}
+
:{{ux|dv|As dem dey comot, e '''grab''' im hand.|NSC_Tella_2021, As they were leaving, he held her hand. }}
  
 
===Intransitive Verb===
 
===Intransitive Verb===

Revision as of 15:03, 25 February 2021

Naija

Etymology

From English grab.

Pronunciation

  • grâb

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 3
  • Frequency rank in NSC treebank: 1599
  • Frequency in raw corpus: 46
  • Frequency rank in raw corpus: 3320

Transitive Verb

  • Make person hold someting.
As dem dey comot, e grab im hand.  — NSC_Tella_2021, As they were leaving, he held her hand.

Intransitive Verb

  • Make person dey understand or follow wetin another person dey yarn.
  1. My broda grab o.  — NSC_Ajede_2020, My brother is sturdy
  2. I dey grab wetin you dey yarn o.  — NSC_Tella_2021, I understand what you are saying.
  • Make person get body or kpons.
  1. Di lady too grab o.  — NSC_Tella_2021, The lady is busty.

Synonyms

Translations

  • English: to be sturdy, understand.