grab

Naija

Etymology

From English grab.

Pronunciation

  • grâb

Play Play

Transitive Verb

  • Make person hold someting.
As dem dey comot, e grab im hand.  — NSC_Tella_2021, As they were leaving, he held her hand.

Intransitive Verb

  • Make person dey understand or follow wetin another person dey yarn.
  1. My broda grab o.  — NSC_Ajede_2020, My brother is sturdy
  2. I dey grab wetin you dey yarn o.  — NSC_Tella_2021, I understand what you are saying.
  • Make person get body or kpons.
Di lady too grab o.  — NSC_Tella_2021, The lady is busty.

Synonyms

Translations

  • English: to be sturdy, understand.