grab
Naija
Etymology
Borrowed from English grab
Pronunciation
- grâb
Frequency
- Frequency in NSC treebank: 3
- Frequency rank in NSC treebank: 1599
- Frequency in raw corpus: 46
- Frequency rank in raw corpus: 3320
Definition
- Sey person dey understand or follow wetin another person dey yarn.
- Sey person get body or kpons.
Adjective
Sey person get body or kpons.
- My broda grab o. — NSC_Ajede_2020, My brother is sturdy
Derived forms
Synonyms
Translations
- English: to be sturdy
Verb
grab: understand -- Definition in Naija?
- Sey person
- Shey you grab wetin I dey talk? — no translation
- obj (frequency:6)
- Grab sobolo den pop corn make we go! — (bbc__101885, __no translation__)
- Dem dey call dose kind women grab someting women. — (IBA_03_Womanisers_MG__115, They call women like that 'grab something women'.)
- mark-obj (frequency:3)
- Her book I Know Why the Caged Bird Sings na one of di many wey she write wey grab people attention. — (bbc__55732, __no translation__)
- tell pikin if e don reach to grab wetin de dey tell am sey wetin de don do wey concern am as dis section take talk and why de do wetin de do ; — (hildrights__758, __no translation__)
Derived forms
Synonyms
- toast 0.77 20, ration 0.70 6, disappoint 0.70 31, twist 0.70 21, hug 0.70 24, admire 0.70 7, bathe 0.69 8, concentrate 0.69 26, stir 0.69 20
Antonyms
- toast 0.77 20, ration 0.70 6, disappoint 0.70 31, twist 0.70 21, hug 0.70 24, admire 0.70 7, bathe 0.69 8, concentrate 0.69 26, stir 0.69 20
Translations
- English: understand