Difference between revisions of "grammar"

Line 11: Line 11:
  
 
===Noun===
 
===Noun===
* Na wen person dey speak good and standard English.
+
# Oyibo people language wey de dey call English.
 +
#:* {{ux|dv|Na dere de dey even learn how to speak di '''grammar'''. |(ENU_06_After-School-Lessons_DG__3, That's where they even learn to speak proper English.)}}
 +
#:* {{ux|dv| You con dey use big, big '''grammar''' for me now. |(JOS_34_Constitutional-Law_DG__129, You are speaking to me in very complex English words.)}}
 +
#:* {{ux|dv|If I come dey blow big, big '''grammar''' you no understand, I no communicate. |(WAZK_06_Prince-Daniel_M__18, If I start speaking bogus words and you don't understand, I didn't communicate.)}}
 +
# Talk talk wey dey hard for person to [[grab]]
 +
#:* {{ux|dv|We dey talk, you dey speak big big '''grammar'''.|Egbokhare_2021, we are talking, you are making the discussion complex.}}
 +
# [[yeye]] talk wey person dey talk.
 +
#:* {{ux|dv|Oga, dat one na '''grammar''' o. when you ready come back. |(NSC_2021, Mister, that's a lot of nonsense. When you are ready, please return. )}}
  
#{{ux|dv|I no fail '''grammar''', I score forty. |(IBA_06_Linguistic-Fieldwork_DG__297, I didn't fail grammar;I scored forty.)}}\
 
#{{ux|dv|Na dere de dey even learn how to speak di '''grammar'''. |(ENU_06_After-School-Lessons_DG__3, It was there they even learnt how to speak proper English.)}}
 
  
  
* Na di type of talk wey dey complex for person to understand.
 
 
#{{ux|dv|We dey talk, you dey speak big big '''grammar'''.|Egbokhare_2021, we are talking, you are making the discussion complex.}}
 
#{{ux|dv|You con dey use big, big '''grammar''' for me now. |(JOS_34_Constitutional-Law_DG__129, You are now using very big word for me now.)}}
 
#{{ux|dv|If I come dey blow big, big '''grammar''' you no understand, I no communicate. |(WAZK_06_Prince-Daniel_M__18, If I start speaking ambiguous words and you don't understand, I didn't communicate.)}}
 
 
* Wen person dey talk jargons
 
#{{ux|dv|Blow '''grammar'''. |(WAZK_13_On-Pidgin_DG__53, Speak jargons.)}}
 
#{{ux|dv|Oga. dat one na '''grammar''' o. |(bbc__20059, __no translation__)}}
 
  
  
Line 34: Line 30:
  
 
====Translations====
 
====Translations====
* English: ''tedious, erudiate arguments or statement in standard english, it also means an incomprehensible English''.
+
* English: ''English'', ''bogus words'', ''nonsense''

Revision as of 13:07, 28 May 2021

Naija

Alternative forms

Etymology

From English grammar.

Pronunciation

  • grámà


Noun

  1. Oyibo people language wey de dey call English.
    • Na dere de dey even learn how to speak di grammar.  — (ENU_06_After-School-Lessons_DG__3, That's where they even learn to speak proper English.)
    • You con dey use big, big grammar for me now.  — (JOS_34_Constitutional-Law_DG__129, You are speaking to me in very complex English words.)
    • If I come dey blow big, big grammar you no understand, I no communicate.  — (WAZK_06_Prince-Daniel_M__18, If I start speaking bogus words and you don't understand, I didn't communicate.)
  2. Talk talk wey dey hard for person to grab
    • We dey talk, you dey speak big big grammar.  — Egbokhare_2021, we are talking, you are making the discussion complex.
  3. yeye talk wey person dey talk.
    • Oga, dat one na grammar o. when you ready come back.  — (NSC_2021, Mister, that's a lot of nonsense. When you are ready, please return. )




Synonyms


Translations

  • English: English, bogus words, nonsense