Difference between revisions of "grammar"
EmekaFelixO (talk | contribs) (→Naija) |
(→Noun) |
||
(3 intermediate revisions by 3 users not shown) | |||
Line 15: | Line 15: | ||
#:* {{ux|dv| You con dey use big, big '''grammar''' for me now. |(JOS_34_Constitutional-Law_DG__129, You are speaking to me in very complex English words.)}} | #:* {{ux|dv| You con dey use big, big '''grammar''' for me now. |(JOS_34_Constitutional-Law_DG__129, You are speaking to me in very complex English words.)}} | ||
#:* {{ux|dv|If I come dey blow big, big '''grammar''' you no understand, I no communicate. |(WAZK_06_Prince-Daniel_M__18, If I start speaking bogus words and you don't understand, I didn't communicate.)}} | #:* {{ux|dv|If I come dey blow big, big '''grammar''' you no understand, I no communicate. |(WAZK_06_Prince-Daniel_M__18, If I start speaking bogus words and you don't understand, I didn't communicate.)}} | ||
− | # Talk talk wey dey hard for person to [[grab]] | + | # Talk talk wey dey hard for person to [[grab]]. |
− | #:* {{ux|dv|We dey talk, you dey speak big big '''grammar'''.| | + | #:* {{ux|dv|We dey talk, you dey speak big big '''grammar'''.|(We are talking, you are making the discussion complex.}} |
# [[yeye]] talk wey person dey talk. | # [[yeye]] talk wey person dey talk. | ||
− | #:* {{ux|dv|Oga, dat one na '''grammar''' o. when you ready come back. |( | + | #:* {{ux|dv|Oga, dat one na '''grammar''' o. when you ready come back. |(Mister, that's a lot of nonsense. When you are ready, please come back.)}} |
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
====Synonyms==== | ====Synonyms==== | ||
− | * [[ | + | * [[jargons]] |
− | |||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
* English: ''English'', ''bogus words'', ''nonsense'' | * English: ''English'', ''bogus words'', ''nonsense'' |
Latest revision as of 16:20, 31 May 2023
Naija
Alternative forms
Etymology
From English grammar.
Pronunciation
- grámà
Noun
- Oyibo people language wey de dey call English.
- Na dere de dey even learn how to speak di grammar. — (ENU_06_After-School-Lessons_DG__3, That's where they even learn to speak proper English.)
- You con dey use big, big grammar for me now. — (JOS_34_Constitutional-Law_DG__129, You are speaking to me in very complex English words.)
- If I come dey blow big, big grammar you no understand, I no communicate. — (WAZK_06_Prince-Daniel_M__18, If I start speaking bogus words and you don't understand, I didn't communicate.)
- Talk talk wey dey hard for person to grab.
- We dey talk, you dey speak big big grammar. — (We are talking, you are making the discussion complex.
- yeye talk wey person dey talk.
- Oga, dat one na grammar o. when you ready come back. — (Mister, that's a lot of nonsense. When you are ready, please come back.)
Synonyms
Translations
- English: English, bogus words, nonsense