Difference between revisions of "grammar"

Line 18: Line 18:
 
#:* {{ux|dv|We dey talk, you dey speak big big '''grammar'''.|Egbokhare_2021, we are talking, you are making the discussion complex.}}
 
#:* {{ux|dv|We dey talk, you dey speak big big '''grammar'''.|Egbokhare_2021, we are talking, you are making the discussion complex.}}
 
# [[yeye]] talk wey person dey talk.
 
# [[yeye]] talk wey person dey talk.
#:* {{ux|dv|Oga, dat one na '''grammar''' o. when you ready come back. |(NSC_2021, Mister, that's a lot of nonsense. When you are ready, please return. )}}
+
#:* {{ux|dv|Oga, dat one na '''grammar''' o. when you ready come back. |(NSC_2021, Mister, that's a lot of nonsense. When you are ready, please come back. )}}
  
  

Revision as of 15:53, 4 November 2021

Naija

Alternative forms

Etymology

From English grammar.

Pronunciation

  • grámà


Noun

  1. Oyibo people language wey de dey call English.
    • Na dere de dey even learn how to speak di grammar.  — (ENU_06_After-School-Lessons_DG__3, That's where they even learn to speak proper English.)
    • You con dey use big, big grammar for me now.  — (JOS_34_Constitutional-Law_DG__129, You are speaking to me in very complex English words.)
    • If I come dey blow big, big grammar you no understand, I no communicate.  — (WAZK_06_Prince-Daniel_M__18, If I start speaking bogus words and you don't understand, I didn't communicate.)
  2. Talk talk wey dey hard for person to grab
    • We dey talk, you dey speak big big grammar.  — Egbokhare_2021, we are talking, you are making the discussion complex.
  3. yeye talk wey person dey talk.
    • Oga, dat one na grammar o. when you ready come back.  — (NSC_2021, Mister, that's a lot of nonsense. When you are ready, please come back. )




Synonyms

Translations

  • English: English, bogus words, nonsense