Difference between revisions of "grass"

(Created page with "==Naija== ===Alternative forms=== * tree 0.86 221, water 0.80 1456, boat 0.78 280, leaf 0.77 102, sand 0.76 164, garri 0.76 127, fish 0.75 323, cow 0.75 167, fruit 0.74 162 =...")
 
 
(9 intermediate revisions by 5 users not shown)
Line 1: Line 1:
 
==Naija==
 
==Naija==
===Alternative forms===
 
* tree 0.86 221, water 0.80 1456, boat 0.78 280, leaf 0.77 102, sand 0.76 164, garri 0.76 127, fish 0.75 323, cow 0.75 167, fruit 0.74 162
 
  
 
===Etymology===
 
===Etymology===
Borrowed from English grass
+
From English ''grass''
  
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
 
* grâs
 
* grâs
 
<sm2>Pcm-ng-grass.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-grass.f.ogg</sm2>  
<sm2>Pcm-ng-grass.m.ogg</sm2>  
+
<sm2>Pcm-ng-grass.m.ogg</sm2>
 
 
===Frequency===
 
* Frequency in NSC treebank: 0
 
* Frequency rank in NSC treebank: inf
 
* Frequency in raw corpus: 100
 
* Frequency rank in raw corpus: 2090
 
 
 
The word is used more in written texts than orally.
 
 
 
  
 
===Noun===
 
===Noun===
grass: Slang: free of charge, without a cost -- Definition in Naija?
+
# Green plant wey dey grow for ground.
 
+
#:*{{ux|dv|So, if you try comot the '''grass''', the wheat go follow am. |(jw__35176, So, if you try to remove the grass, the wheat will also follow it.)}}
 
+
#:*{{ux|dv|The '''grass''' wey Jesus talk about for this story na one '''grass''' wey dem dey call bearded darnel. |(jw__35173, the grass that Jesus is talking about in this story is one type of grass that they called bearded darnel.)}}
# Egbokhare (frequency:Inf)
+
# [[Igbo]] wey people dey smoke.
#: {{ux|dv|Dat guy dey smoke '''grass'''.|no translation}}
+
#:* {{ux|dv|Dat guy dey smoke '''grass'''.|(That guy is smoking Indian hemp.)}}
# - (frequency:42)
 
#: {{ux|dv|di so-called '''grass''' root people |(deuber__5564, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|e dey catch rabbit and '''grass''' cutter for farm. |(deuber__5365, __no translation__)}}
 
# det (frequency:21)
 
#: {{ux|dv|“First comot the '''grass''' . |(jw__49605, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|So, if you try comot the '''grass''', the wheat go follow am. |(jw__35176, __no translation__)}}
 
# acl:relcl-det (frequency:8)
 
#: {{ux|dv|Dis '''grass''' wey dey grow anyhow, dey worry many fishermen for East Africa. |(bbc__14322, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|The '''grass''' wey Jesus talk about for this story na one '''grass''' wey dem dey call bearded darnel. |(jw__35173, __no translation__)}}
 
# case (frequency:7)
 
#: {{ux|dv|Air Peace plane speed pass runway land for '''grass''' |(bbc__13408, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|wetin dem cut still dey for on top of '''grass''' dem no pack am |(deuber__5427, __no translation__)}}
 
# cc-det (frequency:4)
 
#: {{ux|dv|Jesus come explain wetin the story of the wheat and the '''grass''' mean: |(jw__49808, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|As the wheat and the '''grass''' dey grow together, their root go tie each other. |(jw__35175, __no translation__)}}
 
# amod (frequency:3)
 
#: {{ux|dv|Na everyday e dey cut new '''grass''' cover the yam. |(katakata__860, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|The Watchtower talk sey truth be like flower wey plenty '''grass''' cover. |(jw__40035, __no translation__)}}
 
# amod-case (frequency:3)
 
#: {{ux|dv|E try cover the yam with thick '''grass''' but the '''grass''' sef dry before evening reach. |(katakata__859, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Dem go travel for days from North, come go south to look for better '''grass''' for dia animal. |(bbc__41352, __no translation__)}}
 
# dep (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|'''grass''' e dey take-- you go beg dem before dem go cut di '''grass'''. |(deuber__5425, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Na '''grass''' we dey chop -Cameroon refugees for Nigeria tell UNHCR UNHCR say make Cameroon allow human rights monitors |(bbc__71187, __no translation__)}}
 
# case-dep (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|Dem say dem dey suffer, dey sleep on top '''grass''' and our parents dey send us go school, di student tok. |(bbc__1574, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Na im mek Jehovah tell Israel people sey: ‘Wetin I talk go dey fall like dew, like when rain dey fall small small on top '''grass'''.’  Mek we come learn some things about dew. |(jw__12825, __no translation__)}}
 
 
 
====Derived forms====
 
 
 
 
 
====Synonymes====
 
* tree 0.86 221, water 0.80 1456, boat 0.78 280, leaf 0.77 102, sand 0.76 164, garri 0.76 127, fish 0.75 323, cow 0.75 167, fruit 0.74 162
 
  
====Antonymes====
+
====Synonyms====
* tree 0.86 221, water 0.80 1456, boat 0.78 280, leaf 0.77 102, sand 0.76 164, garri 0.76 127, fish 0.75 323, cow 0.75 167, fruit 0.74 162
+
* [[igbo]], [[gbana]]
  
 
====Translations====
 
====Translations====
* English: Slang: free of charge, without a cost
+
* English: ''grass'', ''Indian hemp''

Latest revision as of 16:20, 31 May 2023

Naija

Etymology

From English grass

Pronunciation

  • grâs

Play


Noun

  1. Green plant wey dey grow for ground.
    • So, if you try comot the grass, the wheat go follow am.  — (jw__35176, So, if you try to remove the grass, the wheat will also follow it.)
    • The grass wey Jesus talk about for this story na one grass wey dem dey call bearded darnel.  — (jw__35173, the grass that Jesus is talking about in this story is one type of grass that they called bearded darnel.)
  2. Igbo wey people dey smoke.
    • Dat guy dey smoke grass.  — (That guy is smoking Indian hemp.)

Synonyms

Translations

  • English: grass, Indian hemp