gbana

Naija

Etymology

From: Yoruba gbana meaning smoking ice

Pronunciation

  • gbáná

Play Play

Noun

  • Name of wetin people de smoke wey dey make dem high.
  • All dis smallsmall children don dey take gbana.  — (These young children are taking marijuana.)
  • If popo see you with gbana, your own don finish.  — (If you are caught with the possession of hard drug by the police, you'll be in serious trouble.)

Synonym

Translation

  • English: marijuana