Difference between revisions of "grass"

Line 14: Line 14:
 
#:*{{ux|dv|The '''grass''' wey Jesus talk about for this story na one '''grass''' wey dem dey call bearded darnel. |(jw__35173, the grass that Jesus is talking about in this story is one type of grass that they called bearded darnel.)}}
 
# [[Igbo]] wey people dey smoke.
 
# [[Igbo]] wey people dey smoke.
#:* {{ux|dv|Dat guy dey smoke '''grass'''.|Egbokhare_2021, That guy is smoking Indian hemp.)}}
+
#:* {{ux|dv|Dat guy dey smoke '''grass'''.|(That guy is smoking Indian hemp.)}}
  
====Synonyms====
 
====Synonyms====

Latest revision as of 16:20, 31 May 2023

Naija

Etymology

From English grass

Pronunciation

  • grâs

Play

Noun

  1. Green plant wey dey grow for ground.
    • So, if you try comot the grass, the wheat go follow am.  — (jw__35176, So, if you try to remove the grass, the wheat will also follow it.)
    • The grass wey Jesus talk about for this story na one grass wey dem dey call bearded darnel.  — (jw__35173, the grass that Jesus is talking about in this story is one type of grass that they called bearded darnel.)
  2. Igbo wey people dey smoke.
    • Dat guy dey smoke grass.  — (That guy is smoking Indian hemp.)

Synonyms

Translations

  • English: grass, Indian hemp