grease

Naija

Etymology

From English grease

Pronunciation

  • grîz

Play Play

Noun

  • Oil wey tick like pomade wey mechanic dey use wet iron.
  • Go collect grease for di oder mechanic workshop.  — (Go and get grease from the other mechanic's workshop.)

Translation

English: grease

Verb

  • Make person bribe person.
If you no grease di police hand, e no go allow you drive pass o.  — (If you don't bribe the police they won't let you pass.

Translations

  • English: bribe