Difference between revisions of "grease"
EmekaFelixO (talk | contribs) (→Naija) |
|||
Line 7: | Line 7: | ||
* grîz | * grîz | ||
<sm2>Pcm-ng-grease.f.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-grease.f.ogg</sm2> | ||
− | <sm2>Pcm-ng-grease.m.ogg</sm2> | + | <sm2>Pcm-ng-grease.m.ogg</sm2> |
===Noun=== | ===Noun=== |
Revision as of 11:48, 12 January 2022
Naija
Etymology
From English grease
Pronunciation
- grîz
Noun
- Colour colour oil wey mechanic dey use.
- Go collect grease for di oder mechanic workshop. — (NSC_2021, Go and get grease from the other mechanic's workshop.)
Translation
English: grease
Verb
- Make person bribe person.
- If you no grease di police hand, e no go allow you drive pass o. — (Egbokhare_2021, If you don't bribe the police they won't let you pass.
Translations
- English: bribe