Difference between revisions of "grease"
(→Verb) |
(→Noun) |
||
Line 10: | Line 10: | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
− | * | + | * Oil wey tick like pomade wey mechanic dey use wet iron. |
:* {{ux|dv| Go collect '''grease''' for di oder mechanic workshop.|(Go and get grease from the other mechanic's workshop.)}} | :* {{ux|dv| Go collect '''grease''' for di oder mechanic workshop.|(Go and get grease from the other mechanic's workshop.)}} | ||
====Translation==== | ====Translation==== |
Latest revision as of 21:00, 29 February 2024
Naija
Etymology
From English grease
Pronunciation
- grîz
Noun
- Oil wey tick like pomade wey mechanic dey use wet iron.
- Go collect grease for di oder mechanic workshop. — (Go and get grease from the other mechanic's workshop.)
Translation
English: grease
Verb
- Make person bribe person.
- If you no grease di police hand, e no go allow you drive pass o. — (If you don't bribe the police they won't let you pass.
Translations
- English: bribe