grease

Revision as of 16:20, 31 May 2023 by Emeka (talk | contribs) (→‎Noun)

Naija

Etymology

From English grease

Pronunciation

  • grîz

Play Play

Noun

  • Colour colour oil wey mechanic dey use.
  • Go collect grease for di oder mechanic workshop.  — (Go and get grease from the other mechanic's workshop.)

Translation

English: grease

Verb

  • Make person bribe person.
If you no grease di police hand, e no go allow you drive pass o.  — (Egbokhare_2021, If you don't bribe the police they won't let you pass.

Translations

  • English: bribe