Difference between revisions of "gree"

Line 10: Line 10:
 
<sm2>Pcm-ng-gree.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-gree.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-gree.m.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-gree.m.ogg</sm2>  
 
===Frequency===
 
* Frequency in NSC treebank: 30
 
* Frequency rank in NSC treebank: 357
 
* Frequency in raw corpus: 1619
 
* Frequency rank in raw corpus: 236
 
  
 
===Transitive Verb===
 
===Transitive Verb===

Revision as of 17:36, 1 August 2021

Naija

Alternative forms

Etymology

From English agree

Pronunciation

  • grî

Play Play

Transitive Verb

  • Make person accept someting.
  • You gree three hundred?  — (IBA_05_Cobbler_DG__39, Do you agree to collect three hundred ?)

Intransitive Verb

  • Make person accept someting.
  • Inside hundred percent, na only one percent dey gree, di rest no gree,  — (KAD_06_Cooking_DG__223, In hundred percent, it's only one percent that agrees; the rest don't agree.)
  • Eh Madrid no want gree,  — (WAZL_01_Sports-Programme_DG__56, Eh, Madrid doesn't want to agree.)
  • Oga now, I no go, I no gree.  — (ENU_25_Boss-And-Apprentice_DG__279, Boss, no I will not. I don't agree.)

Serial Verb

  • Make person accept someting.
  • Di one wey make pipo open mouth no gree close am na di one wey im clip wey enta off di bar.  — (bbc__36769, __no translation__)
  • But no be everybody John gree baptize.  — (jw__34766, __no translation__)
  • No ah me, I wan make de sack am, but di board no gree sack am.  — (PRT_03_Football_DG__73, No, I want them to sack him but the board refused to sack him.)

Translations

  • English: agree.