gree

Naija

Alternative forms

  • allow 0.60 1182, want 0.57 5324, agree 0.52 564, accept 0.50 312, fear 0.49 1340, forget 0.49 672, notice 0.48 360, wan 0.48 6206, ready 0.48 1219

Etymology

From English agree

Pronunciation

  • grî

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 30
  • Frequency rank in NSC treebank: 357
  • Frequency in raw corpus: 1619
  • Frequency rank in raw corpus: 236

Transitive Verb

  • Make person accept someting.
You gree three hundred?  — (IBA_05_Cobbler_DG__39, Do you agree to collect three hundred ?)

Intransitive Verb

  1. Inside hundred percent, na only one percent dey gree, di rest no gree,  — (KAD_06_Cooking_DG__223, In hundred percent, it's only one percent that agrees; the rest don't agree.)
  2. Eh Madrid no want gree,  — (WAZL_01_Sports-Programme_DG__56, Eh, Madrid doesn't want to agree.)
  3. Oga now, I no go, I no gree.  — (ENU_25_Boss-And-Apprentice_DG__279, Boss, no I will not. I don't agree.)

Serial Verb

  1. Di one wey make pipo open mouth no gree close am na di one wey im clip wey enta off di bar.  — (bbc__36769, __no translation__)
  2. But no be everybody John gree baptize.  — (jw__34766, __no translation__)
  3. No ah me, I wan make de sack am, but di board no gree sack am.  — (PRT_03_Football_DG__73, No, I want them to sack him but the board refused to sack him.)

Synonyms

Translations

  • English: agree.