Difference between revisions of "grigri"
EmekaFelixO (talk | contribs) |
EmekaFelixO (talk | contribs) |
||
Line 7: | Line 7: | ||
<sm2>Pcm-ng-grigri.f.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-grigri.f.ogg</sm2> | ||
<sm2>Pcm-ng-grigri.m.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-grigri.m.ogg</sm2> | ||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
===Adjective=== | ===Adjective=== |
Revision as of 13:59, 28 May 2021
Naija
Etymology
From: Yoruba grigri (force)
Pronunciation
- grìgrì
Adjective
- When person body dey totori am.
- Body dey do me grigri. — (Egbokhare_2020, My body is in a state of ecstasy.)
- As e see im wife for di red dress body do am grigri. — (NSC_Olukayode.S.M_2020, He became aroused when he saw his wife in a red dress.)
- Na when person body de do am like sey epilepsy wan catch am.
- Small time body go do am grigri from im head reach im toes. — (katakata__167, His body convulsed.)
- Na when person do someting rush rush.
- Everyting for Lagos na grigri, people go just plenty for road. — (NSC_Olukayode.S.M_2020, The roads are crowded with people as such, the people in Lagos are always in a rush.)
Translations
- English: arousal, convulsion