Difference between revisions of "grigri"

 
(15 intermediate revisions by 6 users not shown)
Line 1: Line 1:
 
==Naija==
 
==Naija==
 
===Etymology===
 
===Etymology===
From: Yoruba ''grigri'' ( force)
+
From: Yoruba ''grigri'' (''force'')
  
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
Line 7: Line 7:
 
<sm2>Pcm-ng-grigri.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-grigri.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-grigri.m.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-grigri.m.ogg</sm2>  
 
===Frequency===
 
* Frequency in NSC treebank: 0
 
* Frequency rank in NSC treebank: inf
 
* Frequency in raw corpus: 3
 
* Frequency rank in raw corpus: 16579
 
  
 
===Adjective===
 
===Adjective===
#When person body dey move.  
+
#When person body dey [[totori]] am.
#:* {{ux|dv|Small time body go do am '''grigri''' from im head reach im toes. |(katakata__167, __no translation__)}}
+
#:* {{ux|dv|Body dey do me '''grigri'''.|(My body is in a state of ecstasy.)}}
#:* {{ux|dv|Body dey do me '''grigri'''.|Egbokhare no translation}}
+
#:* {{ux|dv|As e see im wife for di red dress body do am '''grigri'''. |(He became aroused when he saw his wife in a red dress.)}}
#When person body dey do am like sey e wan nack.
+
#When person body shake am.  
#:* {{ux|dv|Im body dey do am '''grigri''' like say make e grab somebody. |(katakata__477, __no translation__)}}
+
#:*{{ux|dv|Small time body go do am '''grigri''' from im head reach im toes. |(katakata__167, His body convulsed.)}}
 
+
#When person do someting [[rush rush]].
====Synonyms====
+
#:*{{ux|dv| Everyting for Lagos na '''grigri''', people go just plenty for road. |(The roads are crowded with people as such, the people in Lagos are always in a rush.)}}
* [[nack]]  
 
 
====Translations====
 
====Translations====
* English:
+
* English: ''arousal, convulsion, hurried''

Latest revision as of 16:38, 31 May 2023

Naija

Etymology

From: Yoruba grigri (force)

Pronunciation

  • grìgrì

Play Play

Adjective

  1. When person body dey totori am.
    • Body dey do me grigri.  — (My body is in a state of ecstasy.)
    • As e see im wife for di red dress body do am grigri.  — (He became aroused when he saw his wife in a red dress.)
  2. When person body shake am.
    • Small time body go do am grigri from im head reach im toes.  — (katakata__167, His body convulsed.)
  3. When person do someting rush rush.
    • Everyting for Lagos na grigri, people go just plenty for road.  — (The roads are crowded with people as such, the people in Lagos are always in a rush.)

Translations

  • English: arousal, convulsion, hurried