Difference between revisions of "grigri"
Line 18: | Line 18: | ||
#:* {{ux|dv|Small time body go do am '''grigri''' from im head reach im toes. |(katakata__167, __no translation__)}} | #:* {{ux|dv|Small time body go do am '''grigri''' from im head reach im toes. |(katakata__167, __no translation__)}} | ||
#:* {{ux|dv|Body dey do me '''grigri'''.|Egbokhare no translation}} | #:* {{ux|dv|Body dey do me '''grigri'''.|Egbokhare no translation}} | ||
− | #When person body dey do am like sey e wan nack | + | #When person body dey do am like sey e wan nack. |
#:* {{ux|dv|Im body dey do am '''grigri''' like say make e grab somebody. |(katakata__477, __no translation__)}} | #:* {{ux|dv|Im body dey do am '''grigri''' like say make e grab somebody. |(katakata__477, __no translation__)}} | ||
Revision as of 13:17, 24 November 2020
Naija
Etymology
From: Yoruba grigri ( force)
Pronunciation
- grìgrì
Frequency
- Frequency in NSC treebank: 0
- Frequency rank in NSC treebank: inf
- Frequency in raw corpus: 3
- Frequency rank in raw corpus: 16579
Adjective
- When person body dey move.
- Small time body go do am grigri from im head reach im toes. — (katakata__167, __no translation__)
- Body dey do me grigri. — Egbokhare no translation
- When person body dey do am like sey e wan nack.
- Im body dey do am grigri like say make e grab somebody. — (katakata__477, __no translation__)
Synonyms
Translations
- English: