Difference between revisions of "grigri"
(→Naija) |
|||
Line 1: | Line 1: | ||
==Naija== | ==Naija== | ||
===Etymology=== | ===Etymology=== | ||
− | From: Yoruba ''grigri'' ( | + | From: Yoruba ''grigri'' ( force) |
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== |
Revision as of 13:13, 24 November 2020
Naija
Etymology
From: Yoruba grigri ( force)
Pronunciation
- grìgrì
Frequency
- Frequency in NSC treebank: 0
- Frequency rank in NSC treebank: inf
- Frequency in raw corpus: 3
- Frequency rank in raw corpus: 16579
Adjective
- When person body dey move.
- Small time body go do am grigri from im head reach im toes. — (katakata__167, __no translation__)
- Body dey do me grigri. — Egbokhare no translation
- When person body dey do am like sey e wan nack
- Im body dey do am grigri like say make e grab somebody. — (katakata__477, __no translation__)
Synonyms
Translations
- English: