Difference between revisions of "grigri"
Line 16: | Line 16: | ||
===Adjective=== | ===Adjective=== | ||
#When person body dey move. | #When person body dey move. | ||
− | #:* {{ux|dv|Small time body go do am '''grigri''' from im head reach im toes. |(katakata__167, | + | #:* {{ux|dv|Small time body go do am '''grigri''' from im head reach im toes. |(katakata__167, He gets stimulated quickly from his head down to his toes.)}} |
− | #:* {{ux|dv|Body dey do me '''grigri'''.| | + | #:* {{ux|dv|Body dey do me '''grigri'''.|(Egbokhare_2020, My body is in a state of ecstasy.)}} |
#When person body dey do am like sey e wan nack. | #When person body dey do am like sey e wan nack. | ||
− | #:* {{ux|dv|Im body dey do am '''grigri''' like say make e grab somebody. |(katakata__477, | + | #:* {{ux|dv|Im body dey do am '''grigri''' like say make e grab somebody. |(katakata__477, His/her body is aroused in a sexual manner.)}} |
====Synonyms==== | ====Synonyms==== |
Revision as of 17:11, 27 November 2020
Naija
Etymology
From: Yoruba grigri ( force)
Pronunciation
- grìgrì
Frequency
- Frequency in NSC treebank: 0
- Frequency rank in NSC treebank: inf
- Frequency in raw corpus: 3
- Frequency rank in raw corpus: 16579
Adjective
- When person body dey move.
- Small time body go do am grigri from im head reach im toes. — (katakata__167, He gets stimulated quickly from his head down to his toes.)
- Body dey do me grigri. — (Egbokhare_2020, My body is in a state of ecstasy.)
- When person body dey do am like sey e wan nack.
- Im body dey do am grigri like say make e grab somebody. — (katakata__477, His/her body is aroused in a sexual manner.)
Synonyms
Translations
- English: aroused (emotionally)