Difference between revisions of "grigri"
Line 15: | Line 15: | ||
===Adjective=== | ===Adjective=== | ||
− | #When person body dey | + | #When person body dey [[totori]] am. |
− | |||
#:* {{ux|dv|Body dey do me '''grigri'''.|(Egbokhare_2020, My body is in a state of ecstasy.)}} | #:* {{ux|dv|Body dey do me '''grigri'''.|(Egbokhare_2020, My body is in a state of ecstasy.)}} | ||
− | |||
#:* {{ux|dv|As e see im wife for di red dress body do am '''grigri'''. |(NSC_Olukayode.S.M_2020, His body is aroused in a sexual manner.)}} | #:* {{ux|dv|As e see im wife for di red dress body do am '''grigri'''. |(NSC_Olukayode.S.M_2020, His body is aroused in a sexual manner.)}} | ||
− | + | #Na when person body de do am like sey epilepsy wan catch am. | |
+ | #:*{{ux|dv|Small time body go do am '''grigri''' from im head reach im toes. |(katakata__167, His body convulsed.)}} | ||
+ | #Na when person do someting [[rush rush]]. | ||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
* English: ''aroused'' (emotionally) | * English: ''aroused'' (emotionally) |
Revision as of 18:37, 27 November 2020
Naija
Etymology
From: Yoruba grigri (force)
Pronunciation
- grìgrì
Frequency
- Frequency in NSC treebank: 0
- Frequency rank in NSC treebank: inf
- Frequency in raw corpus: 3
- Frequency rank in raw corpus: 16579
Adjective
- When person body dey totori am.
- Body dey do me grigri. — (Egbokhare_2020, My body is in a state of ecstasy.)
- As e see im wife for di red dress body do am grigri. — (NSC_Olukayode.S.M_2020, His body is aroused in a sexual manner.)
- Na when person body de do am like sey epilepsy wan catch am.
- Small time body go do am grigri from im head reach im toes. — (katakata__167, His body convulsed.)
- Na when person do someting rush rush.
Translations
- English: aroused (emotionally)