grigri

Revision as of 12:54, 24 November 2020 by 154.66.40.162 (talk) (→‎Naija)

Naija

Etymology

From: Yoruba grigri ( to be unstable)

Pronunciation

  • grìgrì

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 0
  • Frequency rank in NSC treebank: inf
  • Frequency in raw corpus: 3
  • Frequency rank in raw corpus: 16579

Adjective

  1. When person body dey move.
    Small time body go do am grigri from im head reach im toes.  — (katakata__167, __no translation__)
    Body dey do me grigri.  — Egbokhare no translation
  2. When person body dey do am like sey e wan nack
    Im body dey do am grigri like say make e grab somebody.  — (katakata__477, __no translation__)

Synonyms

Translations

  • English: