grigri

Naija

Etymology

From: Yoruba grigri ( force)

Pronunciation

  • grìgrì

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 0
  • Frequency rank in NSC treebank: inf
  • Frequency in raw corpus: 3
  • Frequency rank in raw corpus: 16579

Adjective

  1. When person body dey move.
  • Small time body go do am grigri from im head reach im toes.  — (katakata__167, __no translation__)
  • Body dey do me grigri.  — Egbokhare no translation
  1. When person body dey do am like sey e wan nack
  • Im body dey do am grigri like say make e grab somebody.  — (katakata__477, __no translation__)

Synonyms

Translations

  • English: