grigri
Naija
Etymology
From: Yoruba grigri ( force)
Pronunciation
- grìgrì
Frequency
- Frequency in NSC treebank: 0
- Frequency rank in NSC treebank: inf
- Frequency in raw corpus: 3
- Frequency rank in raw corpus: 16579
Adjective
- When person body dey move.
- Small time body go do am grigri from im head reach im toes. — (katakata__167, He gets stimulated quickly from his head down to his toes.)
- Body dey do me grigri. — (Egbokhare_2020, My body is in a state of ecstasy.)
- When person body dey do am like sey e wan nack.
- Im body dey do am grigri like say make e grab somebody. — (katakata__477, His/her body is aroused in a sexual manner.)
Synonyms
Translations
- English: aroused (emotionally)