grigri

Naija

Etymology

From: Yoruba grigri (force)

Pronunciation

  • grìgrì

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 0
  • Frequency rank in NSC treebank: inf
  • Frequency in raw corpus: 3
  • Frequency rank in raw corpus: 16579

Adjective

  1. When person body dey totori am.
    • Body dey do me grigri.  — (Egbokhare_2020, My body is in a state of ecstasy.)
    • As e see im wife for di red dress body do am grigri.  — (NSC_Olukayode.S.M_2020, His body is aroused in a sexual manner.)
  2. Na when person body de do am like sey epilepsy wan catch am.
    • Small time body go do am grigri from im head reach im toes.  — (katakata__167, His body convulsed.)
  3. Na when person do someting rush rush.

Translations

  • English: arousal, convulsion