Difference between revisions of "ground"

m (Conversion script moved page Ground to ground: Converting page titles to lowercase)
(No difference)

Revision as of 13:29, 23 August 2020

Naija

Alternative forms

  • everywhere 0.64 502, dirty 0.64 242, road 0.60 1516, fire 0.60 1249, bodi 0.58 1294, water 0.56 1456, sand 0.56 164, heavy 0.55 456, eye 0.55 2008

Etymology

Borrowed from English ground

Pronunciation

  • graʊnd


Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 45
  • Frequency rank in NSC treebank: 262
  • Frequency in raw corpus: 1245
  • Frequency rank in raw corpus: 299

The word is used more orally than in written texts.


Noun

ground: no definition -- Definition in Naija?


  1. - (frequency:471)
    Ground just dey.  — (JOS_32_School-And-Party-Politics_DG__15, The ground is just there.)
    Na we dey ground.  — (LAG_38_Elections_DG__75, It is us that are on the ground.)
  2. case (frequency:455)
    E come fall for ground.  — (jw__5558, __no translation__)
    fresh as e comot for ground.  — (NST_cleaned__33005, __no translation__)
  3. amod (frequency:73)
    I dey o, I dey full ground.  — (WAZL_06_Na-Your-Health_DG__10, I am fine, I am very fine.)
    Na im make trouble full ground.  — (jw__25707, __no translation__)
  4. nmod (frequency:27)
    She add say, 324 pipo still dey ground with cholera.  — (bbc__92216, __no translation__)
    Migration na very big issue wey dey ground for both Europe and Africa.  — (bbc__67153, __no translation__)
  5. det (frequency:24)
    di ground...  — (NST_cleaned__41859, __no translation__)
    As I dey look, di ground di ground...  — (NST_cleaned__41858, __no translation__)
  6. acl (frequency:17)
    Confusion bin dey ground as to weda pipo die;  — (bbc__26119, __no translation__)
    Soldiers and police dey ground to control di protests  — (bbc__90798, __no translation__)
  7. obl:arg (frequency:7)
    Confusion dey ground on top di school pickin dem wey dey miss since Monday for Government Girls Science Technical College, Dapchi, Yobe state.  — (bbc__26123, __no translation__)
    Ogunyemi also tok say ASUU expectation na say by now dem go don settle all di outstanding issues wey dey ground to di satisfaction of di two parties involved but no be so e be.  — (bbc__77168, __no translation__)
  8. case-det (frequency:5)
    But e dey hard to enter inside because stones with design dey for di ground.  — (bbc__45726, __no translation__)
    But 10 years afta di clean up wey Shell do, di place still dey leak as crude oil still dey comot from di ground.  — (bbc__21204, __no translation__)
  9. amod-det (frequency:5)
    them perch on top roof and them cover the ordinary ground.  — (katakata__199, __no translation__)
    Pharaoh and im soldier start to dey follow dem pass the dry ground.  — (jw__30002, __no translation__)
  10. advmod (frequency:4)
    So the boy just dey ground for there, e no shake.  — (jw__20600, __no translation__)
    Plenti tori dey ground for how di soldier take die.  — (bbc__82045, __no translation__)
  11. cc (frequency:2)
    Small small the rain come dey reduce and e no dey fall always and ground with sky separate again as them suppose.  — (katakata__646, __no translation__)
    IF YOU dey waka for one road and ground come draw person wey dey your front fall, you no go sofri waka pass that place?  — (jw__16018, __no translation__)
  12. dep (frequency:2)
    Na ground we dey sleep and when morning reach, the brother and im wife dey prepare better food for us.  — (jw__737, __no translation__)
    As e concern dis matter, di gumbody country dem go try finnish agreement wit anodir country or plenty country or sign to follow di agreement wey don dey ground before.  — (gumbody__20, __no translation__)
  13. conj (frequency:2)
    E dey doti ground and water, e dey block gutter to cause flooding and e dey hook animals like cow for throat.  — (bbc__37571, __no translation__)
    One of di tins wey dey give goment headache about di place na di plenty environment wahala wey full ground plus di fight-fight wey dey happen anytime wey di goment try comot di pipo from dia.  — (bbc__78639, __no translation__)
  14. cop-mark (frequency:2)
    Some aggrieved clients enter di streets top dey protest, some saf wan commit suicide for di road top but Ghana Police who dey ground remove dem from di N1 Highway top.  — (bbc__90947, __no translation__)
    Bashir Ahmaad National Security Council on Thursday agree to send security agencies to states to make sure say di elections wey dey come for road go dey peaceful and all di tension from di political parties' primaries wey dey ground go cool like ice water.  — (bbc__19214, __no translation__)
  15. case-dep (frequency:2)
    Here we see people for their house, or for area, on top ground or for beds;  — (bbc__55895, __no translation__)
    The goddess of ground wey you abuse no gree give us harvest, all of us go die troway”.  — (katakata__1039, __no translation__)

Derived forms

  1. Di snakes bin come out from hole for ground floor of di six-floor building and run enta back, wen pipo try kill dem.  — (bbc__38364, __no translation__)
    Dem by force all di staff to move go di ground floor and dem dey harass pipo dia because na by force dem use to enta di building.  — (bbc__4571, __no translation__)
  1. De crisis don make about 500,000 pipo run go oda areas for kontri, 33, 000 for Nigeria and situation for ground wowo.  — (bbc__27437, __no translation__)
    Since 2016 weh crisis start for Northwest and Southwest regions, de situation for ground wowo, pipo di die, about 32,000 run go Nigeria and more dan 430,000 for oda parts for kontri.  — (bbc__89676, __no translation__)
  1. Na nine venues dem go use, including Parc des Princes wey bi di home ground of Paris St-Germain.  — (bbc__71398, __no translation__)
    November 4 final game wey happen for Mohamed V Stadium, wey be Wydad Casablanca home ground inside Morocco, see dem beat Al Ahly wey don win di competition eight times before now.  — (bbc__75576, __no translation__)

Synonyms

  • everywhere 0.64 502, dirty 0.64 242, road 0.60 1516, fire 0.60 1249, bodi 0.58 1294, water 0.56 1456, sand 0.56 164, heavy 0.55 456, eye 0.55 2008

Antonyms

  • everywhere 0.64 502, dirty 0.64 242, road 0.60 1516, fire 0.60 1249, bodi 0.58 1294, water 0.56 1456, sand 0.56 164, heavy 0.55 456, eye 0.55 2008

Translations

  • English: no definition


Verb

ground: no definition, grind -- Definition in Naija?


  1. - (frequency:13)
    You no see levels ground, ah levels…  — (NST_cleaned__6504, __no translation__)
    If na for di matter wey dey ground na im you wan put mouth, put mouth.  — (WAZK_09_Fuel-Price-Increase_M__84, If it's the matter which is on ground that you want to contribute to, contribute.)
  2. aux-mark (frequency:3)
    Mogadishu say dem dey make urgent call to US because dem believe say di matter wey dey ground big pass di Africa union military forces dem wey dey ground for Somalia.  — (bbc__67476, __no translation__)
    One of di palava wey dey ground na fight-fight between tribes and religious violence between di Christians wey claim say na dem first come Plateau and Moslems wey dey move about come settle down for Plateau.  — (bbc__78557, __no translation__)
  3. aux-mark-obj (frequency:2)
    As at di time di attack happun I understand say dem reach like 700 soldier wey dey ground dia and dem bin still dey expect more. Na so im tok.  — (bbc__503, __no translation__)
    But BBC tori person Umaru Fofana wey dey ground report say people no too come out to vote like di way e be for di first round of di election wey dem do on October 10.  — (bbc__21247, __no translation__)
  4. advmod-aux-nsubj (frequency:2)
    PIUS UTOMI EKPEI/AFP/Getty Images Nigeria Senate President Bukola Saraki im mates na im say make di country Central Bank come explain why small-small Naira notes no dey ground 'Dem dey try to save cost'  — (bbc__80263, __no translation__)
    Im say one of di tins wey dem go do to solve unemployment problem na say evri graduate wey finish for university or Polytechnic as soon as you finish NYSC, we go hammer you wit one million naira make you take start business because we know say di work no dey ground right na.  — (bbc__59228, __no translation__)
  5. advcl-aux-nsubj-obj (frequency:2)
    Police den fire officials dey ground der dey help collect remains den materials which dem go fit help identify de vitims.  — (bbc__82362, __no translation__)
    Already Ethiopia Airline oga don draw ear give di whole world say make dem ground all Boeing 737 Max 8 aircraft until e dey clear say dem dey safe to fly.  — (bbc__14216, __no translation__)

Derived forms

Synonyms

  • everywhere 0.64 502, dirty 0.64 242, road 0.60 1516, fire 0.60 1249, bodi 0.58 1294, water 0.56 1456, sand 0.56 164, heavy 0.55 456, eye 0.55 2008

Antonyms

  • everywhere 0.64 502, dirty 0.64 242, road 0.60 1516, fire 0.60 1249, bodi 0.58 1294, water 0.56 1456, sand 0.56 164, heavy 0.55 456, eye 0.55 2008

Translations

  • English: no definition, grind