Difference between revisions of "guy"

Line 20: Line 20:
  
 
===Noun===
 
===Noun===
guy: no definition -- Definition in Naija?
+
'''guy''' (if e pass one, e go be [[guys]]
 +
# guy: Man
 +
#: {{ux|dv| Who be dat guy wey I see una dey talk? | ( Who is the man I saw you talking to) }}
 +
#:{{ ux|dv| wetin do dat guy wey bin dey run viewing centre for dat street | (what happened to that fellow who was managing the viewing centre )}}
 +
# guy: Person friend
 +
#: {{ux|dv| Shola na my guy | ( Shola is my friend)}}
 +
#: {{ux|dv| Baba, no be your guy dey call you so? | ( Bro, isn't that your friend calling you?)}}
 +
# guy: name wey be like title wey de dey use dey call man ( na people wey be like de dey di same age, or de no use anyting pass diersef, na dem dey use am)
 +
#: {ux|dv| guy, shey you go like take one bottle? | ( guy, you'll like to take a bottle, right? ) }}
  
 
# det (frequency:277)
 
#: {{ux|dv|Di '''guy''' do… |(IBA_10_Recession_DG__129, The guy did...)}}
 
#: {{ux|dv|Kai dis '''guy'''. |(NST_cleaned__17127, __no translation__)}}
 
# - (frequency:181)
 
#: {{ux|dv|'''Guy'''! |(IBA_06_Linguistic-Fieldwork_DG__145, Guy !)}}
 
#: {{ux|dv|Oh '''guy''', |(NST_cleaned__30179, __no translation__)}}
 
# nmod:poss (frequency:31)
 
#: {{ux|dv|My '''guy''', reason! |(ENU_20_Relationship-With-Women_DG__22, My friend, consider.)}}
 
#: {{ux|dv|Na my '''guy''', na my bobo. |(NST_cleaned__23719, __no translation__)}}
 
# amod (frequency:22)
 
#: {{ux|dv|Ehen I be raw '''guy''', |(NST_cleaned__30910, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Na bad '''guy''' you be o. |(NST_cleaned__21848, __no translation__)}}
 
# case-det (frequency:15)
 
#: {{ux|dv|na wa for di '''guy''' |(deuber__3009, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|see dis uh Enwenrem of a '''guy'''. |(deuber__6446, __no translation__)}}
 
# cc-det (frequency:8)
 
#: {{ux|dv|And di '''guy'''… |(WAZL_10_Oga-Madam_DG__100, And di guy...)}}
 
#: {{ux|dv|But di '''guy'''... |(IBA_07_Na-Love_DG__136, But the guy...)}}
 
# amod-det (frequency:8)
 
#: {{ux|dv|But den ehn Falz, di bad '''guy'''… , no o. |(WAZL_05_Make-Una-Wake-Up_M__18, But then, eh Falz, the Bad Guy, no.)}}
 
#: {{ux|dv|Falz, di bad '''guy''', but ehn na Reekado eh get di song. |(WAZL_05_Make-Una-Wake-Up_M__19, Falz the Bad Guy, but eh it's Reekado that has the song.)}}
 
# acl:relcl (frequency:5)
 
#: {{ux|dv|She just see '''guy''' wey she like, wey fine, |(BEN_28_Radio-Drama-Flirting_DG__162, She just saw a guy that she liked that was fine.)}}
 
#: {{ux|dv|My '''guy''', na '''guy''' wey get muscle na im dey run here. |(NST_cleaned__29882, __no translation__)}}
 
# dep (frequency:4)
 
#: {{ux|dv|'''Guy''' wey… |(IBA_06_Linguistic-Fieldwork_DG__32, Guy that...)}}
 
#: {{ux|dv|Missing '''guy'''! |(NST_cleaned__30420, __no translation__)}}
 
# det-nmod (frequency:3)
 
#: {{ux|dv|But e get mistake, e get mistake wey dat '''guy''' de do ehn. |(NST_cleaned__9489, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Dat '''guy''' for street fit get di same weight but di fat no go reach di muscle. |(bbc__6109, __no translation__)}}
 
# case (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|Na di kind thing wey we dey like with di '''guy''' be dat. |(JOS_24_Football_M__37, That is the kind of thing which we like about the guy is that.)}}
 
#: {{ux|dv|/TORU YAMANAKA Princess Mako say she no mind to lose royal benefit becasue she dey in love with her '''guy''' 'wey get smile like sun' |(bbc__9612, __no translation__)}}
 
# advmod (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|I dey wear skirt so you you no fit wear skirt because you be '''guy''' now. |(NST_cleaned__3712, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Man City dey try now o, Man City dey try, but you see dat cup, dat cup dey tough now '''guy'''. |(NST_cleaned__9422, __no translation__)}}
 
# dep-det (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|So wen dem come start di topic when me I never hear sey di man na bad man, naim ehn one '''guy''' come dey talk am here sey e don hear dis story of dis man for even Sabo here for Ibadan. |(IBA_28_Moshood-And-Hassan_DG__132, so when they started the topic, when I hadn't heard that the man is a bad man, that was how one man was saying that he has heard about the story of this man even in Sabo here in Ibadan.)}}
 
#: {{ux|dv|Di '''guy''' wey say im don stop now tok say na friends introduce am to Shisha six years ago and e go with di flow because e wan feel among.Na friends introduce me to Shisha and as somebody wey at di time wan feel among, I come join dem dey smoke am before I stop early dis year.Shisha na something wey u fit find everywhere for Kano and e no too cost, to buy the whole bottle na just 3k for di small one, and di flavour and substance wey dem dey add na 500-600 naira but some guys dey add weed inside. |(bbc__35098, __no translation__)}}
 
# vocative (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|'''Guy''', '''guy''',… |(NST_cleaned__27137, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|'''Guy''', '''guy''', '''guy''',… |(NST_cleaned__27275, __no translation__)}}
 
 
====Derived forms====
 
 
* [[Malay guy|Malay guy]]
 
 
#: {{ux|dv|I wan be Malay guy now. |(ENU_34_Malaysia-Guy_MG__22, I really want to be a Malaysia guy.)}}
 
#: {{ux|dv|Na Malay guy I wan, I wan... |(ENU_34_Malaysia-Guy_MG__21, The guys in Malaysia, I want... I want...)}}
 
* [[per guy|per guy]]
 
 
#: {{ux|dv|As per a sharp guy, dis ting con dey reason sey na me, go pay for her own food matter. |(KAD_13_Entering-University_MG__59, As a sharp guy, it occurred to me that I'll be the one to pay for her meal.)}}
 
#: {{ux|dv|But as per a normal guy, patapata in di morning, you wake up for dis kind ehn... northern setting like dat, you no pass meh just go jam small cocoa, and small cosy like dat fifty box. |(KAD_13_Entering-University_MG__66, But as a normal guy, if the worst happens, when you wake up in the morning, in this kind of uh... northern setting, you can't go without getting into small problems, and small problems like fifty bucks.)}}
 
* [[yahoo guy|yahoo guy]]
 
 
#: {{ux|dv|You wey dey chop money see you yahoo guy Gee. |(LAG_14_Charles-And-Alfred-On-Music_DG__23, You who has been enjoying money, look at you, an internet fraudster, Gee.)}}
 
#: {{ux|dv|I wan make di yahoo guy pay, make all over dem face justice. |(bbc__50133, __no translation__)}}
 
  
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====
* boy 0.71 838, ting 0.62 1092, ehen 0.61 871, babe 0.61 156, mstchew 0.61 423, man 0.60 4389, omo 0.59 129, haha 0.58 836, hm 0.58 1176
+
man 0.60 4389, omo 0.59 129, mehn, baba
 
 
 
====Antonyms====
 
====Antonyms====
* boy 0.71 838, ting 0.62 1092, ehen 0.61 871, babe 0.61 156, mstchew 0.61 423, man 0.60 4389, omo 0.59 129, haha 0.58 836, hm 0.58 1176
+
* boy 0.71 838, babe 0.61 156,  
 
 
 
====Translations====
 
====Translations====
* English: no definition
+
* English: guy

Revision as of 02:25, 21 August 2020

Naija

Alternative forms

Etymology

Borrowed from English guy

Pronunciation

  • gaɪ

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 110
  • Frequency rank in NSC treebank: 130
  • Frequency in raw corpus: 621
  • Frequency rank in raw corpus: 550

The word is used more orally than in written texts.


Noun

guy (if e pass one, e go be guys

  1. guy: Man
    Who be dat guy wey I see una dey talk?  —  ( Who is the man I saw you talking to)
    wetin do dat guy wey bin dey run viewing centre for dat street  —  (what happened to that fellow who was managing the viewing centre )
  2. guy: Person friend
    Shola na my guy  —  ( Shola is my friend)
    Baba, no be your guy dey call you so?  —  ( Bro, isn't that your friend calling you?)
  3. guy: name wey be like title wey de dey use dey call man ( na people wey be like de dey di same age, or de no use anyting pass diersef, na dem dey use am)
    {ux|dv| guy, shey you go like take one bottle? | ( guy, you'll like to take a bottle, right? ) }}


Synonyms

man 0.60 4389, omo 0.59 129, mehn, baba

Antonyms

  • boy 0.71 838, babe 0.61 156,

Translations

  • English: guy