gwandu

Naija

Etymology

From Hausa: gandu, tribute, farm (?)

Pronunciation

gwándù

Play Play

Noun

  • Someting wey person fit drink wey go sweet person
  • Na to arrange better gwandu and puff puff na im go make sense dis evening.  — (NSC_2021, To fix a beverage and puff puff will be really good for dinner.)
  • You say you want gwandu but you no hold money. Noting dey my hand o.  — (NSC_2021, You say you want a beverage but you don't have any money. I don't have any money with me.)

Translations

English: beverage