hailings

Revision as of 20:58, 13 August 2021 by EmekaFelixO (talk | contribs) (→‎Verb)

Naija

Etymology

From English: hail

Pronunciation

  • hélìns

Play

Verb

  • Make de praise person head swell.
  • Di hailings James give governor no be small!  — (NSC_Agnes_2020, James praised the governor excessively.)
  • Di days wey hailings dey move me don pass.  — (NCS_Agnes_2020, I am no longer moved by praises.)

Synonym

Antonyms

Translations

  • English: praise singing