hailings

Revision as of 16:58, 31 May 2023 by Emeka (talk | contribs) (→‎Verb)
(diff) ← Older revision | Latest revision (diff) | Newer revision → (diff)

Naija

Etymology

From English: hail

Pronunciation

  • hélìns

Play Play

Verb

  • Make de praise person head swell.
  • Di hailings James give governor no be small!  — (James praised the governor excessively.)
  • Di days wey hailings dey move me don pass.  — (I am no longer moved by praises.)

Synonym

Antonyms

Translations

  • English: praise singing