Difference between revisions of "hala"
(→Verb) |
EmekaFelixO (talk | contribs) (→Naija) |
||
Line 9: | Line 9: | ||
<sm2>Pcm-ng-hala.f.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-hala.f.ogg</sm2> | ||
<sm2>Pcm-ng-hala.m.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-hala.m.ogg</sm2> | ||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
===Verb=== | ===Verb=== | ||
====Transitive==== | ====Transitive==== | ||
− | # | + | # Make de dey hail who be im paddy. |
− | #:*{{ux|dv|Di thing be say, as im vex enter field to '''hala''' for di referee, im carry gun for di side of im jeans trouser. |(bbc__38844, The thing is that he entered the field to shout at the referee with a gun hidden in his jean | + | #:*{{ux|dv|Oga, all your boys dey here dey '''hala''' you greetings. |(NSC_Legbeti_2020. Boss, your boys are greeting you.)}} |
+ | #:*{{ux|dv|Ben, '''hala''' your friend now. |(NSC_Legbeti_2020. Ben, send a shout out to your friend now)}} | ||
+ | |||
+ | ====Intransitive==== | ||
+ | # Make person dey talk dey shout join. | ||
+ | #:*{{ux|dv|Di thing be say, as im vex enter field to '''hala''' for di referee, im carry gun for di side of im jeans trouser. |(bbc__38844, The thing is that he entered the field to shout at the referee with a gun hidden in his jean trousers.)}} | ||
#:*{{ux|dv|Goment charge her wit murder - but afta pipo ''hala'', dem stop di prosecution and she come fit focus on her pikin recovery. |(bbc__54443, Although the government charged her with murder, people's loud protested stopped further prosecution and she was now able to focus on nursing her baby to recovery)}} | #:*{{ux|dv|Goment charge her wit murder - but afta pipo ''hala'', dem stop di prosecution and she come fit focus on her pikin recovery. |(bbc__54443, Although the government charged her with murder, people's loud protested stopped further prosecution and she was now able to focus on nursing her baby to recovery)}} | ||
+ | #:*{{ux|dv|E come '''hala''' again. |(katakata__10. He came ranting again.)}} | ||
+ | #:*{{ux|dv|I sabi '''hala''' . |(NSC_Legbeti_2020. I can yell.)}} | ||
#:* {{ux|dv|Why everybody just dey '''hala''' for me like say I kill person. |(NSC_Legbeti_2021. Why is everyone screaming at me like i killed someone?)}} | #:* {{ux|dv|Why everybody just dey '''hala''' for me like say I kill person. |(NSC_Legbeti_2021. Why is everyone screaming at me like i killed someone?)}} | ||
− | # | + | # Make person sabi dey quarrel. |
− | |||
− | |||
− | |||
#:*{{ux|dv|Any man wey marry woman wey too dey '''hala''' no go live long. |(NSC_Legbeti_2020. Any man married to a troublesome woman will hardly live long)}} | #:*{{ux|dv|Any man wey marry woman wey too dey '''hala''' no go live long. |(NSC_Legbeti_2020. Any man married to a troublesome woman will hardly live long)}} | ||
#:*{{ux|dv|Dat compound, people sabi '''hala''' everyday. |(NSC_Legbeti_2020. In that compound, people quarrel everyday.)}} | #:*{{ux|dv|Dat compound, people sabi '''hala''' everyday. |(NSC_Legbeti_2020. In that compound, people quarrel everyday.)}} | ||
− | # | + | # Make person follow person quarrel. |
#:*{{ux|dv|Di NLC don '''hala''' on top Baba Buhari o. |(IBA_32_Tori-By-Samuel_MG__14, The NLC has called out President Buhari.)}} | #:*{{ux|dv|Di NLC don '''hala''' on top Baba Buhari o. |(IBA_32_Tori-By-Samuel_MG__14, The NLC has called out President Buhari.)}} | ||
#:*{{ux|dv|I '''hala''' give my friend when she do anyhow. |(NSC_Legbeti_2020. I called out my friend when she offended me.)}} | #:*{{ux|dv|I '''hala''' give my friend when she do anyhow. |(NSC_Legbeti_2020. I called out my friend when she offended me.)}} | ||
− | + | ||
− | |||
− | |||
====Synonyms==== | ====Synonyms==== | ||
Line 40: | Line 36: | ||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
− | * English: ''yell, shout'' | + | * English: ''yell'', ''shout''. ''quarrel'' |
Revision as of 14:29, 28 May 2021
Naija
Alternative forms
Etymology
From English: holler
Pronunciation
- hálà
Verb
Transitive
- Make de dey hail who be im paddy.
- Oga, all your boys dey here dey hala you greetings. — (NSC_Legbeti_2020. Boss, your boys are greeting you.)
- Ben, hala your friend now. — (NSC_Legbeti_2020. Ben, send a shout out to your friend now)
Intransitive
- Make person dey talk dey shout join.
- Di thing be say, as im vex enter field to hala for di referee, im carry gun for di side of im jeans trouser. — (bbc__38844, The thing is that he entered the field to shout at the referee with a gun hidden in his jean trousers.)
- Goment charge her wit murder - but afta pipo hala, dem stop di prosecution and she come fit focus on her pikin recovery. — (bbc__54443, Although the government charged her with murder, people's loud protested stopped further prosecution and she was now able to focus on nursing her baby to recovery)
- E come hala again. — (katakata__10. He came ranting again.)
- I sabi hala . — (NSC_Legbeti_2020. I can yell.)
- Why everybody just dey hala for me like say I kill person. — (NSC_Legbeti_2021. Why is everyone screaming at me like i killed someone?)
- Make person sabi dey quarrel.
- Any man wey marry woman wey too dey hala no go live long. — (NSC_Legbeti_2020. Any man married to a troublesome woman will hardly live long)
- Dat compound, people sabi hala everyday. — (NSC_Legbeti_2020. In that compound, people quarrel everyday.)
- Make person follow person quarrel.
- Di NLC don hala on top Baba Buhari o. — (IBA_32_Tori-By-Samuel_MG__14, The NLC has called out President Buhari.)
- I hala give my friend when she do anyhow. — (NSC_Legbeti_2020. I called out my friend when she offended me.)
Synonyms
Translations
- English: yell, shout. quarrel