hala

Naija

Alternative forms

Etymology

From English: holler

Pronunciation

  • hálà

Play Play

Verb

  1. Make person hail person.
    • Oga, all your boys dey here dey hala you.  — (Boss, your boys are greeting you.)
    • Ben, hala your friend now.  — (Ben, send a shout out to your friend.)
  2. Make person dey talk dey shout join.
    • Di thing be say, as im vex enter field to hala for di referee, im carry gun for di side of im jeans trouser.  — (bbc__38844, The thing is that he entered the field to shout at the referee with a gun hidden in his jean trousers.)
    • Goment charge her wit murder - but afta pipo hala, dem stop di prosecution and she come fit focus on her pikin recovery.  — (bbc__54443, Although the government charged her with murder, people's loud protests stopped further prosecution and she was now able to focus on nursing her baby to recovery.)
    • I sabi hala o  — (I can yell!)
  3. Make de dey quarrel.
    • Dat compound, people sabi hala everyday.  — (In that compound, people quarrel everyday.)
    • Di NLC don hala on top Baba Buhari o.  — (IBA_32_Tori-By-Samuel_MG__14, The NLC has called out President Buhari.)
    • I hala give my friend when she do anyhow.  — (I called out my friend when she offended me.)


Synonyms

Translations

  • English: yell, shout. quarrel