Difference between revisions of "hala"

Line 16: Line 16:
 
* Frequency rank in raw corpus: 2314
 
* Frequency rank in raw corpus: 2314
  
===Noun===
+
===Verb===
# Na when person dey shout as e dey talk
+
====Transitive====
 +
#* Na when person dey shout as e dey talk
 
#:*{{ux|dv|Di thing be say, as im vex enter field to '''hala''' for di referee, im carry gun for di side of im jeans trouser. |(bbc__38844, The thing is that he entered the field to shout at the referee with a gun hidden in his jean trouser)}}
 
#:*{{ux|dv|Di thing be say, as im vex enter field to '''hala''' for di referee, im carry gun for di side of im jeans trouser. |(bbc__38844, The thing is that he entered the field to shout at the referee with a gun hidden in his jean trouser)}}
 
#:*{{ux|dv|Goment charge her wit murder - but afta pipo ''hala'', dem stop di prosecution and she come fit focus on her pikin recovery. |(bbc__54443, Although the government charged her with murder, people's loud protested stopped further prosecution and she was now able to focus on nursing her baby to recovery)}}
 
#:*{{ux|dv|Goment charge her wit murder - but afta pipo ''hala'', dem stop di prosecution and she come fit focus on her pikin recovery. |(bbc__54443, Although the government charged her with murder, people's loud protested stopped further prosecution and she was now able to focus on nursing her baby to recovery)}}
#:*{{ux|dv|E come '''hala''' again. |(katakata__10. He came ranting again)}}
+
#:* {{ux|dv|Why everybody just dey '''hala''' for me like say I kill person. |(NSC_Legbeti_2021. Why is everyone screaming at me like i killed someone?)}}
#:* {{ux|dv|Why everybody just dey '''hala''' for me like say I kill person. |(Why is everyone screaming at me?)}}
+
#* Na make person dey greet who be im paddy wit voice wey loud.
# Na make person dey greet who be im paddy wit voice wey loud
+
#:*{{ux|dv|Oga, all your boys dey here dey '''hala''' you greetings. |(NSC_Legbeti_2020. Boss, your boys are greeting you.)}}
#:*{{ux|dv|Haba Oga, all your boys dey here dey '''hala''' you greetings since. |(NSC_Legbeti_2020. Boss, your boys send your greetings sir)}}
 
 
#:*{{ux|dv|Ben, '''hala''' your friend now. |(NSC_Legbeti_2020. Ben, send a shout out to your friend now)}}
 
#:*{{ux|dv|Ben, '''hala''' your friend now. |(NSC_Legbeti_2020. Ben, send a shout out to your friend now)}}
#:*{{ux|dv|I sabi '''hala''' my friends if e don tey I hear from them . |(NSC_Legbeti_2020.I reach out to my friends if its been awhile I heard from them )}}
+
* Na make person sabi dey quarrel.  
====Synonyms====
+
:*{{ux|dv|Any man wey marry woman wey too dey '''hala''' no go live long. |(NSC_Legbeti_2020. Any man married to a troublesome woman will hardly live long)}}
* [[para]], [[vex]]
+
#:*{{ux|dv|Dat compound, people sabi '''hala''' everyday. |(NSC_Legbeti_2020. In that compound, people quarrel everyday.)}}
====Translations====
+
* Na make person disagree with person and face am talk am.
* English: ''squabbles'', ''greetings''
 
 
 
===Verb===
 
* Na make person sabi dey quarrel abi disagree  
 
:*{{ux|dv|Any man wey marry woman wey too dey '''hala''' no go live long I swear. |(NSC_Legbeti_2020. Any man married to a troublesome woman will hardly live long)}}
 
 
:*{{ux|dv|Di NLC don '''hala''' on top Baba Buhari o. |(IBA_32_Tori-By-Samuel_MG__14, The NLC has called out President Buhari.)}}
 
:*{{ux|dv|Di NLC don '''hala''' on top Baba Buhari o. |(IBA_32_Tori-By-Samuel_MG__14, The NLC has called out President Buhari.)}}
:*{{ux|dv|Referee Antonio Mateu Lahoz send Man City coach Pep Guardiola to go sidon for stand like ordinary fan after im vex enta pitch, start to '''hala''' for di ref. |(bbc__84864. Man City coach, Pep Guardiola, was sent to the stand like a spectator by Referee Antonio Mateu Lahoz for daring to enter the pitch and confront the Referee.)}}
+
#:*{{ux|dv|I '''hala''' give my friend when she do anyhow. |(NSC_Legbeti_2020. I called out my friend when she offended me.)}}
 
+
====Intransitive====
 +
#:*{{ux|dv|E come '''hala''' again. |(katakata__10. He came ranting again.)}}
 +
#:*{{ux|dv|I sabi '''hala''' . |(NSC_Legbeti_2020. I can yell.)}}
 +
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====
*[[quarrel]]
+
* [[shout]]  
  
 
====Translations====
 
====Translations====
* English: ''Confrontation''
+
* English: ''yell, shout''

Revision as of 13:38, 28 January 2021

Naija

Alternative forms

Etymology

From English: holler

Pronunciation

  • hálà

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 2
  • Frequency rank in NSC treebank: 1982
  • Frequency in raw corpus: 84
  • Frequency rank in raw corpus: 2314

Verb

Transitive

    • Na when person dey shout as e dey talk
    • Di thing be say, as im vex enter field to hala for di referee, im carry gun for di side of im jeans trouser.  — (bbc__38844, The thing is that he entered the field to shout at the referee with a gun hidden in his jean trouser)
    • Goment charge her wit murder - but afta pipo hala, dem stop di prosecution and she come fit focus on her pikin recovery.  — (bbc__54443, Although the government charged her with murder, people's loud protested stopped further prosecution and she was now able to focus on nursing her baby to recovery)
    • Why everybody just dey hala for me like say I kill person.  — (NSC_Legbeti_2021. Why is everyone screaming at me like i killed someone?)
    • Na make person dey greet who be im paddy wit voice wey loud.
    • Oga, all your boys dey here dey hala you greetings.  — (NSC_Legbeti_2020. Boss, your boys are greeting you.)
    • Ben, hala your friend now.  — (NSC_Legbeti_2020. Ben, send a shout out to your friend now)
  • Na make person sabi dey quarrel.
  • Any man wey marry woman wey too dey hala no go live long.  — (NSC_Legbeti_2020. Any man married to a troublesome woman will hardly live long)
    • Dat compound, people sabi hala everyday.  — (NSC_Legbeti_2020. In that compound, people quarrel everyday.)
  • Na make person disagree with person and face am talk am.
  • Di NLC don hala on top Baba Buhari o.  — (IBA_32_Tori-By-Samuel_MG__14, The NLC has called out President Buhari.)
    • I hala give my friend when she do anyhow.  — (NSC_Legbeti_2020. I called out my friend when she offended me.)

Intransitive

    • E come hala again.  — (katakata__10. He came ranting again.)
    • I sabi hala .  — (NSC_Legbeti_2020. I can yell.)

Synonyms

Translations

  • English: yell, shout